Saturday, September 12, 2026
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion
PeriscopeNGA.com
  • APC rejects PDP allegation on PVC, personal data collection 
  • News
  • Politics
  • Business
  • Culture
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Contact
No Result
View All Result
PeriscopeNGA.com
Home Opinion

Old firewood

Adanma Odefa by Adanma Odefa
May 11, 2024
in Opinion, Opinion/Letter
0
Old firewood
1k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

By Pidgin Poetry

I dey look una as una dey tok sey
na old firewood dey catch fire pass.
I dey look una dey laugh.

Related posts

Buba Marwa: A life forged in purpose, discipline, and conscience, by Erasmus Ikhide

Buba Marwa: A life forged in purpose, discipline, and conscience, by Erasmus Ikhide

September 12, 2026
1k
Election result: Atiku leads in three Taraba LGAs, Tinubu gets one so far

The vaults of impunity: How Atiku Abubakar’s inner circle flooded U.S. banks with millions in suspect offshore wealth, by Oto’ Drama

September 12, 2026
1k

No be sey old firewood no dey burn o.
E dey burn steady like charcoal
wey dem dey use roast corn

But I still dey look una.
I dey look una dey laugh

Paper sef dey here wit me.
She sef dey look una dey laugh.
Her sister–cloth sef dey here.
She sef join dey look una dey laugh.

Old firewood pack come area,
you dey shake like jellyfish.
Dey dia dey fear old firewood,
wey library don burn finish,
all de cloth wey dey Yaba don turn ash finish

Make I tell you something,
my sister:
For life to sweet, 
trust na the main thing, 
no be to dey carry firewood 
for head like gele
***

Slang of the Week: I dey H

MEANING: To be hungry

ETYMOLOGY: From “H”ungy.

USAGE: “I tell you sey I dey H, you dey ask me JAMB question.

Tags: Old firewood
Previous Post

Ikpeazu starched N10b airport funds in 32 company accounts, before  approval – Otti

Next Post

Nigerian Army responds to viral audio of soldiers protesting overcrowded cells, poor feeding

Next Post
Nigerian Army responds to viral audio of soldiers protesting overcrowded cells, poor feeding

Nigerian Army responds to viral audio of soldiers protesting overcrowded cells, poor feeding

BROWSE BY CATEGORIES

  • Advertorial
  • Agriculture
  • Appointment
  • Business
  • Columns
  • Covid-19
  • Crime
  • Culture
  • Development
  • Education
  • Family Planning
  • Features
  • Finding Purpose with Oluwatimileyin
  • Health
  • Interview
  • Investigation
  • Keeping It Real With Nneka
  • Lifestyle
  • Malnutrition
  • National
  • News
  • News
  • NYSC
  • Opinion
  • Opinion/Letter
  • Pillow Talks With Keziah
  • Politics
  • Responsible Parenting with Oluwatobi Akintola
  • Sport
  • Sports
  • Technology
  • Travel
  • Water, Sanitation and Hygiene

BROWSE BY TOPICS

#Gombe 000 2022 2023 2027 Abia Abuja Adamawa Again Apc Bauchi by Austen Akhagbeme by Ben Ngwakwe by Citizen Bolaji O. Akinyemi by Cliff Stanley by Destiny O. Enabulele By Douglas Ogbankwa by Erasmus Ikhide by Hassan Gimba by Tony Erha Campaign CBN Commissioner Edo 2024 ekiti state FG Gombe Gombe Gov Gombe State Gov Yahaya Inec insecurity Mailantarki nigeria NNPP North-East NYSC others Pdp Police Qatar Taraba Tinubu USAID women
  • About
  • Advertise
  • Careers
  • Contact

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.