Friday, July 3, 2026
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion
PeriscopeNGA.com
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Culture
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Contact
No Result
View All Result
PeriscopeNGA.com
Home Opinion

You don see when dem dey flog masquerade before?

Sanda Asama by Sanda Asama
September 21, 2024
in Opinion, Opinion/Letter
0
Pidgin poetry: Time na money?
1k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Na you know why you nor come out for Saturday.
If you know wetin my eye see!
For my area, dem catch one masquerade,
Come tell am sey make e dey dance break dance.
After, dem sey make e commot e mask.
As  ihn commot am,
Wetin I see shock me.

Na Kamoru, Iya alata pikin dey for inside.
You no remember Kamoru for our primary school.

Related posts

Akwanga- Jos-Bauchi-Gombe-Biu-Maiduguri super highway construction takes off

Commentary: A road that can connect more cities, by Chika Udenkwo

July 2, 2026
1k
The Hushpuppy generation, by Douglas Ogbankwa

The olodo uprising is rising, by Douglas Ogbankwa

July 1, 2026
1k

For Ikorodu,
I hear sey na woman and small small girls dey
hold cane for hand dey pursue masquerade,
and na masquerade dey run sey make dem no flog dem.

You see sey de tori no be for here?

Na you know why you nor come out for Saturday,
make you sef see wetin my eye see.

***

Slang of the Week: Gbosa

MEANING: a word used to mimic the sound of an explosion and is typically used in a celebratory or congratulatory context.

ETYMOLOGY: Unknown

USAGE: Labour Union Leader: Three Gbosa for Mr. President'” Akpos and co: “Gbosa! Gbosa!! Gbosa!!!”

Thought of the Week

“Follow who know road, but carry T-fare.”

Tags: masquerade before?You don see when dem dey flog
Previous Post

Pidgin poetry: How you take dey run am?

Next Post

Pidgin poetry: Thunder wey go strike you

Next Post
Pidgin poetry: Time na money?

Pidgin poetry: Thunder wey go strike you

BROWSE BY CATEGORIES

  • Advertorial
  • Agriculture
  • Appointment
  • Business
  • Columns
  • Covid-19
  • Crime
  • Culture
  • Development
  • Education
  • Family Planning
  • Features
  • Finding Purpose with Oluwatimileyin
  • Health
  • Interview
  • Investigation
  • Keeping It Real With Nneka
  • Lifestyle
  • Malnutrition
  • National
  • News
  • News
  • NYSC
  • Opinion
  • Opinion/Letter
  • Pillow Talks With Keziah
  • Politics
  • Responsible Parenting with Oluwatobi Akintola
  • Sport
  • Sports
  • Technology
  • Travel
  • Water, Sanitation and Hygiene

BROWSE BY TOPICS

#Gombe 000 2022 2023 2027 Abia Abuja Adamawa Again Apc Bauchi by Austen Akhagbeme by Ben Ngwakwe by Citizen Bolaji O. Akinyemi By Douglas Ogbankwa by Erasmus Ikhide by Hassan Gimba by Tony Erha Campaign CBN Commissioner Edo 2024 ekiti state FG Gombe Gombe Gov Gombe State Gov Yahaya Group Inec insecurity Kaltungo Mailantarki nigeria NNPP North-East NYSC others Pdp Police Qatar Taraba Tinubu USAID women
  • About
  • Advertise
  • Careers
  • Contact

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

Jojobet GirişGrandpashabetgrandpashabetjojobetcasibom girişjojobetJojobetjojobetcasibomholiganbetjojobet girişcasibomJojobetbetciobetciojojobet resmi girişjojobet güncel girişjojobet giriş