Friday, July 3, 2026
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion
PeriscopeNGA.com
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Culture
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Contact
No Result
View All Result
PeriscopeNGA.com
Home Opinion

Pidgin poetry: How you take dey run am?

Khadija Batu by Khadija Batu
September 21, 2024
in Opinion, Opinion/Letter
0
Pidgin poetry: Time na money?
1k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

For dis economy wey even
mosquito no see blood suck,
talkless of winch,
you carry money go buy zobo

For dis economy wey blood no dey flow
reach where e suppose reach,
you go dey toast babe;
still kom buy am 200 Naira recharge card

Related posts

Akwanga- Jos-Bauchi-Gombe-Biu-Maiduguri super highway construction takes off

Commentary: A road that can connect more cities, by Chika Udenkwo

July 2, 2026
1k
The Hushpuppy generation, by Douglas Ogbankwa

The olodo uprising is rising, by Douglas Ogbankwa

July 1, 2026
1k

For dis economy wey even
new born pikin no dey see milk drink again,
you balance eba with okro;
I even see pomo inside.

For dis economy wey even
big man belle don burst,
I hear sey you dey do fit fam,
dey chop carrot and cucumber

For dis economy wey trekking wan
finish everybody, you get money to take enter danfo,
you even siddon for front

My chairman sir,
Abeg tell me:
How you take dey run am?

***

Slang of the Week: To para

MEANING: To get angry

ETYMOLOGY: Unknown

USAGE: “Pipo dey para say di prices of food, petrol, light and oda essentials don go up” – BBC Pidgin, 1 August 2024

Thought of the Week

“Na who mess for bus na im dey squeeze face pass”

Tags: How you take dey run am?Pidgin poetry
Previous Post

Pidgin poetry: Who say Naija no dey move? by Lizbeth Dangana

Next Post

You don see when dem dey flog masquerade before?

Next Post
Pidgin poetry: Time na money?

You don see when dem dey flog masquerade before?

BROWSE BY CATEGORIES

  • Advertorial
  • Agriculture
  • Appointment
  • Business
  • Columns
  • Covid-19
  • Crime
  • Culture
  • Development
  • Education
  • Family Planning
  • Features
  • Finding Purpose with Oluwatimileyin
  • Health
  • Interview
  • Investigation
  • Keeping It Real With Nneka
  • Lifestyle
  • Malnutrition
  • National
  • News
  • News
  • NYSC
  • Opinion
  • Opinion/Letter
  • Pillow Talks With Keziah
  • Politics
  • Responsible Parenting with Oluwatobi Akintola
  • Sport
  • Sports
  • Technology
  • Travel
  • Water, Sanitation and Hygiene

BROWSE BY TOPICS

#Gombe 000 2022 2023 2027 Abia Abuja Adamawa Again Apc Bauchi by Austen Akhagbeme by Ben Ngwakwe by Citizen Bolaji O. Akinyemi By Douglas Ogbankwa by Erasmus Ikhide by Hassan Gimba by Tony Erha Campaign CBN Commissioner Edo 2024 ekiti state FG Gombe Gombe Gov Gombe State Gov Yahaya Group Inec insecurity Kaltungo Mailantarki nigeria NNPP North-East NYSC others Pdp Police Qatar Taraba Tinubu USAID women
  • About
  • Advertise
  • Careers
  • Contact

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

Jojobet GirişGrandpashabetgrandpashabetjojobetcasibom girişjojobetJojobetjojobetcasibomholiganbetjojobet girişcasibomJojobetbetciobetciojojobet resmi girişjojobet güncel girişjojobet giriş