Friday, September 4, 2026
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion
PeriscopeNGA.com
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Culture
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Contact
No Result
View All Result
PeriscopeNGA.com
Home Opinion

“Taink God sey dem change our National Anthem” by Ejalonibu

Sanda Asama by Sanda Asama
July 13, 2024
in Opinion
0
“Taink God sey dem change our National Anthem” by Ejalonibu
1k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Taink God sey dem change our anthem, 
I swear dat song na curse, 
Na dat song na im cause all our sufferhead,
na im make everytin just worst

Related posts

Revealed: Real reason Benue Assembly ordered suspension of ongoing teachers recruitment, summoned SUBEB chairman 

A call for justice, inclusive governance and equal belonging in Benue State, by Dr Paul Ede Agbo  

September 4, 2026
1k
PDP NWC suspends South-South vice chairman, lauds support for Ighodalo

The lion of the opposition: Remembering Chief Dan Osi Orbih’s indomitable legacy, by Erasmus Ikhide

September 4, 2026
1k

Taink God sey dem change our national anthem
Song wey dey cause corruption.
You no see sey as we dey sing dat song,
na so our skin dey scratch us?

Direction, our leaders no see!
Guidance, e finish for market.
Truth? Our youth still nor know!
Love and honesty nko, dem two miss road

Why dem no go kidnap our children?
Why hunger no go wire us?
Instead of sey make we dey hail Nigeria,
We dey try wake compatriots from sleep!

Taink God sey dem don return our original song, 
original okrika from Obodo-oyibo!
Taink God sey dem change dat rubbish anthem
Anthem wey dey cause potholes

Una wey get glass, abeg make una raise am up.
Make una hail Nigeria wit me.
And if hunger no allow you raise hand,
just tok: Nigeria, we hail thee

Tags: "Taink God sey dem change our National Anthem"by Ejalonibu
Previous Post

“Typhoid na winch” by Ejalonibu

Next Post

“Everybody just dey craze dey go” by Otuke

Next Post
“Everybody just dey craze dey go” by Otuke

"Everybody just dey craze dey go" by Otuke

BROWSE BY CATEGORIES

  • Advertorial
  • Agriculture
  • Appointment
  • Business
  • Columns
  • Covid-19
  • Crime
  • Culture
  • Development
  • Education
  • Family Planning
  • Features
  • Finding Purpose with Oluwatimileyin
  • Health
  • Interview
  • Investigation
  • Keeping It Real With Nneka
  • Lifestyle
  • Malnutrition
  • National
  • News
  • News
  • NYSC
  • Opinion
  • Opinion/Letter
  • Pillow Talks With Keziah
  • Politics
  • Responsible Parenting with Oluwatobi Akintola
  • Sport
  • Sports
  • Technology
  • Travel
  • Water, Sanitation and Hygiene

BROWSE BY TOPICS

#Gombe 000 2022 2023 2027 Abia Abuja Adamawa Again Apc Bauchi by Austen Akhagbeme by Ben Ngwakwe by Citizen Bolaji O. Akinyemi by Cliff Stanley by Destiny O. Enabulele By Douglas Ogbankwa by Erasmus Ikhide by Hassan Gimba by Tony Erha Campaign CBN Commissioner Edo 2024 ekiti state FG Gombe Gombe Gov Gombe State Gov Yahaya Inec insecurity Mailantarki nigeria NNPP North-East NYSC others Pdp Police Qatar Taraba Tinubu USAID women
  • About
  • Advertise
  • Careers
  • Contact

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.