Friday, September 4, 2026
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion
PeriscopeNGA.com
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Culture
  • Opinion
  • Lifestyle
  • Contact
No Result
View All Result
PeriscopeNGA.com
Home Opinion

“Naija sweet die”

Harrison Willie by Harrison Willie
July 13, 2024
in Opinion
0
“Naija sweet die”
1k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Naija sweet die, 
na just make person get money,
plenty money,
and make security dey,
plus mayguard and German shepherd
wey go dey gate,
and light sef,
make light dey,
make generator no go block person ear drum.
And water,
water wey no brown,
And good road wey no
dey give motor headache,
and hospital, de one wey doctor dey inside,
and school, as in school wey no dey strike

Related posts

Revealed: Real reason Benue Assembly ordered suspension of ongoing teachers recruitment, summoned SUBEB chairman 

A call for justice, inclusive governance and equal belonging in Benue State, by Dr Paul Ede Agbo  

September 4, 2026
1k
PDP NWC suspends South-South vice chairman, lauds support for Ighodalo

The lion of the opposition: Remembering Chief Dan Osi Orbih’s indomitable legacy, by Erasmus Ikhide

September 4, 2026
1k

Plus, make we just pluck 
corruption commot,
and all de bad bad leaders dem 
wey nor dey look citizen face
and all de 419 people dem
wey dey deceive people anyhow,
dey collect de small food wey 
ordinary people dey manage.
and all de bad bad police
wey wicked pass winch,
wey dey obtain tins pass tiff,
and all de kidnappers wey dey tiff 
human beings like sey dem be bread.

Apart from only dat one,
Naija sweet die, I swear!

Tags: "Naija sweet die"
Previous Post

“We plenty wey dey sell zobo”

Next Post

“Typhoid na winch” by Ejalonibu

Next Post
“Typhoid na winch” by Ejalonibu

"Typhoid na winch" by Ejalonibu

BROWSE BY CATEGORIES

  • Advertorial
  • Agriculture
  • Appointment
  • Business
  • Columns
  • Covid-19
  • Crime
  • Culture
  • Development
  • Education
  • Family Planning
  • Features
  • Finding Purpose with Oluwatimileyin
  • Health
  • Interview
  • Investigation
  • Keeping It Real With Nneka
  • Lifestyle
  • Malnutrition
  • National
  • News
  • News
  • NYSC
  • Opinion
  • Opinion/Letter
  • Pillow Talks With Keziah
  • Politics
  • Responsible Parenting with Oluwatobi Akintola
  • Sport
  • Sports
  • Technology
  • Travel
  • Water, Sanitation and Hygiene

BROWSE BY TOPICS

#Gombe 000 2022 2023 2027 Abia Abuja Adamawa Again Apc Bauchi by Austen Akhagbeme by Ben Ngwakwe by Citizen Bolaji O. Akinyemi by Cliff Stanley by Destiny O. Enabulele By Douglas Ogbankwa by Erasmus Ikhide by Hassan Gimba by Tony Erha Campaign CBN Commissioner Edo 2024 ekiti state FG Gombe Gombe Gov Gombe State Gov Yahaya Inec insecurity Mailantarki nigeria NNPP North-East NYSC others Pdp Police Qatar Taraba Tinubu USAID women
  • About
  • Advertise
  • Careers
  • Contact

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.

No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • News
  • Business
  • Culture
  • National
  • Sports
  • Lifestyle
  • Travel
  • Opinion

© 2023 PeriscopeNGA.com - Periscope Nigeria | Website by Sociopact.